GOOD LOVING Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Henry Swish oya kill dem with the vibes
Confam am
Move shake it whine like that
Whine to the rhythm make you whine like that
Big party girlie wanna break my back
Girl I fito givi you all my cash
Hallelujah (yeh yeh)
Say your body Dey give me jinja (ha yoo )
Omo make we secure the visa (yeh yeh)
Only you wey fit to cure my fever eh eh Ehn
Give me jinja(jinja)
Move your body wyna selecta (selecta)
Omotena burst my medula
Bad gyal this feelings don Dey enter
Oya kolomental
Kill a man
I say your body can kill a man
With your bumbum Chidera
I saythe the can kill a man oh (hey)
Move shake it whine like that
Whine to the rhythm make you whine like that
Big party girlie wanna break my back
Girl I fito givi you all my cash
Nwantintin
Give me good loving say na nwantintin
Anytime you down you can call on me
Give me good loving say make i kolobi
Baby girl what you do
Nwantintin
Give me good loving say na nwantintin
Anytime you down you can call on me
Give me good loving say make i kolobi
Baby girl what you do
Girlie you can rest on my shoulder (shoulder haa)
Baby Bo sè sé mi sè oro pe oda (shoulder ha)
I go fight for you like a soldier (soldier haaa)
Anywhere you want we go go now (go noww)
Move shake it whine like that
Whine to the rhythm make you whine like that
Big party girlie wanna break my back
Girl I fito givi you all my cash
Kill a man
I say your body can kill a man
With your bumbum Chidera
I saythe the can kill a man oh(hey)
Nwantintin
Give me good loving say na nwantintin
Anytime you down you can call on me
Give me good loving say make i kolobi
Baby girl what you do
Nwantintin
Give me good loving say na nwantintin
Anytime you down you can call on me
Give me good loving say make i kolobi
Baby girl what you do