Angelina Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Omo omo
Confam am
Swish
Angelina eh, the way wey you Dey waka e don bad eh
Angelina eh, the way wey you Dey waka e don bad eh eh
Eya eya eh eh o
Eya eya eh eh
Eya eya eh eh o
Eya eya eh eh
You don gbolo for your area
Your matter don cast for abule
Bitch so sick malaria
Queen of the south you con cast for Akure
You and money na five and Six
See as you make all the guys dem Dey stand at ease
After alert, she go wan palash, she go bend the yansh, she go bring format
Angelina I no be your mate oh
Baby yio make you calm down oh
She know senator
She know governor
She know all the men wey Dey stay for palamor
Angelina eh, the way wey you Dey waka e don bad eh
Angelina eh, the way wey you Dey waka e don bad eh eh
Eya eya eh eh o
Eya eya eh eh
Eya eya eh eh o
Eya eya eh eh
See another work were another man chop
Another man chop were another one work
Is the kind of thing wey Dey cast bustop
Make too much money from another man's flop
Angelina ah eh o
The way wey you Dey waka you go kill me eh
Angelina ah eh o
Easy with the thing make you no Dey sell your bumbum
Chop my money tell me say na play
I catch you for my room you go cry that one Dey
Make you no Dey carry men Dey play
E be like say the bomb for your head e don Dey play
Angelina eh, the way wey you Dey waka e don bad eh
Angelina eh, the way wey you Dey waka e don bad eh eh
Eya eya eh eh o
Eya eya eh eh
Eya eya eh eh o
Eya eya eh eh
She know governor
She know senator oh
She know Peter Obi oh
She like kilishi oh
She like Kelechi oh