![Call Away](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/04/04/bbe30e4f9cc94db6b31c72e64308007f_464_464.jpg)
Call Away Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Yeah yeah yeah
Aww uh-huh
Phayvibez here so
See me busy me I dey own line
I don put my mind for my own life
I wan work and chop make I no die
Cuz this bitches no go give me their own life
Man die on en own now
E wan face judgement on en own now
I get bukata for head like I roll am
So I pray for grace and more life
Man no wan go back to where I been dey come from
I just want to work work
Make I no sleep for junction ohh
Ehh ehee boy no wan throwback
E wan too dey do do nonstop
I no fit loose guard na fuck up
Cuz nothing I see for dungeon
Kolade I dey on a call away
Me I no fit to run away
Dem no want to give me space
So I call ade say I dey on a call away
Me I no fit to run away
Dem no want to give me space
Enemies sef plenty plenty
See me stressing
Plenty pressing
Me I no want to go
Uhhhh uhhhh
Enemies plenty plenty
See me stressing
Plenty pressing
Me I no want to go
Uhhhh uhhhh
Cut me off me I no mind
If I do anything wey you no like
Mami I don tire make I no lie
I don do many shit me I don try
Na me know how to live my own life
Twenty-four seven I dey online
I no wan go back to my old life
So I cha cha charge for the mulla
Na God e be the babanla oo
I no follow do work for Ghana oo
Some of them guys don go dey gbera oo
I no form big boy I no be oganla o
Nothing dey for Gara oo
Small boy wey just dey para oo
I no fit to shake oo lie lie oo
Make I dey give them vibe and Jara oo
Kolade I dey on a call away
Me I no fit to run away
Dem no want to give me space
So I call ade say I dey on a call away
Me I no fit to run away
Dem no want to give me space
Enemies sef plenty plenty
See me stressing
Plenty pressing
Me I no want to go
Uhhhh uhhhh
Enemies sef plenty plenty
See me stressing
Plenty pressing
Me I no want to go
Uhhhh uhhhh
Na God be the babanla oo
Some of them guys don go dey gbera oo
Nothing dey for Gara oo