![Jailer](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/04/04/a082fff50aa4427283c6d53a3d076c17_464_464.jpg)
Jailer Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Wis Wisca on the mix
Na na na eh yeah yeah
Ohh uhhh phayvibez pon this one oh
Oh woah
Caramella girl wey me like like this oh na
Body so fine like this oh yea
And her father na police oh yea yea ehh eh
She don't wanna gimme love her pospsi complain
Say make I lap make I come explain
Dem gimme race but I come again
Oh na mana this your love mana this your love
Wey dey make man no want give it up
Girl I give you my all yea yeah
Mana this your love mana this your love
Wey dey make man no want give it up
Girl I give you my all
My preety ella, come to my aid now
Your body my healer
Say e go fit cure malaria
Talk to me like AI
Girl come be my jailer
Everything so nice , booty so long like vuvuzela
My preety ella, come to my aid now
Your body my healer
Say e go fit cure malaria
Talk to me like AI
Girl come be my jailer
Everything so nice , booty so long like vuvuzela
Na na na na
Wan kpai , be like say I don high
Energies I combine ,girlie make you comply
Sending texts no replies
No kill my vibe woah woah
My Bella make you say your mind jowo
Take all of my money with love on top
Make we get that special bond
Oh na mana this your love mana this your love
Wey dey make man no want give it up
Girl I give you my all yea yeah
Mana this your love mana this your love
Wey dey make man no want give it up
Girl i give your my all
My preety ella, come to my aid now
Your body my healer
Say e go fit cure malaria
Talk to me like AI
Girl come be my jailer
Everything so nice ,booty so long like vuvuzela
My preety ella, come to my aid now
Your body my healer
Say e go fit cure malaria
Talk to me like AI
Girl come be my jailer
Everything so nice ,booty so long like vuvuzela
Na na na na
Yeah yeah oh na na na
Phayvibez pon this one oo
Uhh nuh na na , chiass!!!