
B.O.B (Base on Believe) Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Yo its Josy
I know sey me self they try
And I no go stop I know say na time
This hustle go pay na for sure
The money go come and I go they fine
I they put in the work all night
Some don see their gold but I still they mine
The story wey sour before
On God on God e go sweet like wine
I know say the money go come
Mah nigga na based on belief
This hustle go pay na for sure
Mah nigga na based on believe
Maye wey don pay no go block
Mah nigga na based on believe
Everywhere go stew e go pure
Mah nigga na based on believe
Ajitun go bring money come
Mah nigga na based on believe
Block wey you they find e go drop
Mah nigga na based on believe
Brother do you believe in God
Mah nigga na based on believe
Screenshot wey go drop e go much
Mah nigga na based on believe
It's all in the mindset
What you believe go work
For you my bro keep trusting the process
Na only a matter of time
But e go occur you go see the progress
As you they put in the work they pray
Forget the bitches they hustle for pay
And Surely God will make a way
The hustle sef no be beans
Everyday na challenges
But you sef you no go gree
Cause if you stop who go pay the bills
Me sef the thing Taya me
But to give up no be for me
Cause I Getty big big dreams
For me my friends and my family
I go they put in work on a steady
I won't stop bro they ain't ready
I go they write songs on a yearly
Monthly Brother weekly daily
When I hop on beats you go know
Mah guy you go hear am
You know its Josy
Na me get the rhyme and sweet flow
My gbedu they mad
E they be like Molly
I know sey me self they try
And I no go stop I know say na time
This hustle go pay na for sure
The money go come and I go they fine
I they put in the work all night
Some don see their gold but I still they mine
The story wey sour before
On God on God e go sweet like wine
I know say the money go come
Mah nigga na based on belief
This hustle go pay na for sure
Mah nigga na based on believe
Maye wey don pay no go block
Mah nigga na based on believe
Everywhere go stew e go pure
Mah nigga na based on believe
Ajitun go bring money come
Mah nigga na based on believe
Block wey you they find e go drop
Mah nigga na based on believe
Brother do you believe in God
Mah nigga na based on believe
Screenshot wey go drop e go much
Mah nigga na based on believe
I rather let her go
Than make I run out of loud
Nyash and breast she no get but
See as the girl they proud
She no they stay one place
24 7 she go they for man yard
You no geh ambition
You this barney shey you be lost and found
Forget these bitches Bros
Forget these hoes
If you no get funds she go japa
I swear down to my toes
Mah guy you no suppose
No go they waste your flows
Start to they put in work
E fit be tonight nobody knows
I've traded my sleep for the payment slip
All night I'm paper chasing
Up all night I ain't never sleeping
On instagram I'm steady bombing
Na person wey no get helper
Naim suppose to get sense
And I ain't gonna stop never
Not until I get there