God Abeg Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Seek sound
Bitches Dey this world mehn
God abeg
I don't wanna be a mechanic
I wanna be a baller
They say my future is bright
Na why I dey work
No dey sleep for night
They say the hustle don tight
Na why I dey bomb
E dey be like fight
They say the money go drop
Na turn by turn e go reach my side
They say I no sabi talk
Na why I dey bomb
I dey face my grind
Baba God abeg
God abeg
Put hand for my matter
Cause I don dey reason
I don dey think
My head fit to scatter
Everywhere choke
Baba God abeg oh
Lord save your boy from this sapa
Cause family dey and the duties Choke the boy fit to Japa
Baba God abeg
Put hand for my matter
Cause I don dey reason
I don dey think my head fit to scatter
Everywhere choke
Baba God abeg
oh Lord
save your boy from this sapa
Cause family dey and the duties Choke
the boy fit to Japa
Been a long time I've been grinding My guy don't say shit you don't know
I've been going real hard
Just slow and steady
I no wan rush am make e quick go
I've been seeing wack rappers
Be getting on stages performing Trash what a shit show
It's wack
Now your boy is here
And it's a new year
I don bring energy riddim
New flow
I don dey press in the name of jesus Jesus
Jehovah Jireh how fa
Hafa
Na you wey i get
Na you be the plug
Na you be omega
Come be alpha
Na you wey dey run am again
And again
Do am one more time
Make I no suffer
Because na your grace
And love dey put in the blessings
No be by my power
Yo
They say my future is bright
Na why I dey work
No dey sleep for night
They say the hustle don tight
Na why I dey bomb
E dey be like fight
They say the money go drop
Na turn by turn e go reach my side
They say I no sabi talk
Na why I dey bomb
I dey face my grind
Yo
Baba God abeg
Put hand for my matter
Matter
Cause I don dey reason
I don dey think
My head fit to scatter
Everywhere choke
Baba God abeg oh
Lord save your boy from this sapa Sapa
Cause family dey and the duties Choke the boy fit to Japa
Japa
Baba God abeg
God abeg
Put hand for my matter
Matter
Cause I don dey reason
I don dey think my head fit to scatter Everywhere choke
Baba God abeg oh
Lord save your boy from this sapa Sapa
Cause family dey and the duties Choke
the boy fit to Japa
They say no risk no reward
I no wan take risks
Wey dem dey take
I drip you drip
We waka comot
How dem wan take know
Say Nike na fake
You buy your patek
And me I no get no mean say
You no go give me handshake
Na small small be life
I no wan dey rush
Bros I no wan overtake
Billion dollar dream
Anytime I sleep
Lord oluwa answer us
I know say I young
I've been through alot
We no be sardine
But why e tight us
Na truth I dey yarn
The matter dey long
Run am for me
Before I lose focus
Me sef wan dey ball
I no wan dey look
Make e no be like say
Na me dem curse
Make e no be like say
Na me dem curse
Yo
It's Josy