Forever Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Forever - Rolead
...
{Intro}
…….
(Damlot d’hitmaker)
Uhm i be bad boy rolead
{Verse 1}
They say make i leave my street
Just to make a peace
Na all this people be frenemies
Cause the last wey i check my geez
They don buy their mecedes
Many don fail their promises
So after God koma s’elomi
But if no be jehovah dey
Abegi tell me where i go dey
Say my time go come e go come(hmm e go come)
Life na turn by turn by turn (No go rush)
Steady grinding we dey sub oh (And we dey bumb)
Man dey find wetin to chop
Man just have to dey on God
{Chorus}
Baba make i get the money forever oh oh uh oh (Forever)
More more grace and blessings i dey pray for (Forever)
Dem dey try their best on me make i go wrong
(But I no go ever)
Make my m*ye never block me
(Never never never)
Baba make i get the money forever oh oh uh oh (Forever)
More more grace and blessings i dey pray for (Forever)
Dem dey try their best on me make i go wrong
Omo’pe dey me i no fhor
Man fit bad buh we know God
Buh koleyewon
{verse 2}
Baba e don tey yeh
We don tey for the game
Oti pe ta tin ba bó
Ohun taba shéy we go gain
Baba make you no delay
Tete bamishe say make them call me
Make I come around
Make them wish to see me live (many joy yeh)
Make e plenty
Olamide yen ti kore ayomide e
That’s what i’m wishing
Make my people gather jubilate me
Celebrate me
No underrate me
But e sure for me I go blow
Dem go hear my voice o
{chorus}