Hatred ft. Phanell Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Hatred ft. Phanell - Rolead
...
…………
Say as e dey be for me na me know
Uhm but I go win o yeh
Dance to my music oh woh woh woh
Uhm like zombie o
Dem fit just dey hate on you
Go still pray for you
Bad energy stay away from you
Even your bro go dey on you
Your friend go still call you fool
{chorus}
Emi o le duro
I no fit wait at all at all at all at all
Amala ati tuwo
Say dem rush my song when I drop am won ma gbó
But you know say na God
Na he dey dey for me
When mummy dey pray for me
Won ma le doju timi rara o
Dem wait for me
Emi o le duro
I no fit wait at all at all at all at all
Amala ati tuwo
Say dem rush my song when I drop am won ma gbó
But you know say na God
Na he dey dey for me
When mummy dey pray for me
Won ma le doju timi rara o
Dem wait for me
{verse 2}-phanell
Aye mi o
Mio wa jeya laye Mio
Owo Mio
Pay me ko sanwo Mio
If you think say the things wey I do no good
Make you con do your own make I see you too uh
Emi oni duro make you take your hatred kill my shine o
You know as e dey go
I dey face my front
I dey face my hustle
Dem say i dey shayo
Say I no get sense
I no fit gbe body o
Ahhhnn
Make e choke them
Make e choke them
Make dem say omo na fluke fluke e dey give them ah
Make e reach them
Make e touch them
Make e hit them
Make no say Bobo na Hitmaker
{chorus}
Emi o le duro
I no fit wait at all at all at all at all
Amala ati tuwo
Say dem rush my song when I drop am won ma gbó
But you know say na God
Na he dey dey for me
When mummy dey pray for me
Won ma le doju timi rara o
Dem wait for me
{verse 3}
Say water no getti enemies
People Dey frenemies
Even if you hate say e no change my destiny
Every blessing wey I see be like ten milli
But e sure for me and e go be for me o
Say water no getti enemies
People Dey frenemies
Even if you hate say e no change my destiny
Every blessing wey I see be like ten milli
But e sure for me and e go be for me o
(Damlot d’hitmaker)