Adura Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Marika Chikidan
Isoko boy Yoruba Vibe
It's Bvybes on the beat
Isoko boy
Yoruba vibe vibe vibe Dsy
I got a lot of things running through my mind
Running through my mind
Man dey go through a lot but they do not know
Family dey look up to us o
We sef dey look up to God o
We are always on the race for survival
Yeah yeah yeah yeah yeah
See i don't want no trouble
I give them vibe wey dem no fit juggle
No be me do am baba God dey shuffle
Cos everywhere i go them dey party double
See i don't want no trouble
I give them vibe wey dem no fit juggle
No be me do am baba God dey shuffle
Cos everywhere i go them dey party double
Baba God loke loke
Oju mi tinwa Loke si o
Baba God gbohun Adura mi o yeah yeah yeah
Baba God loke loke
Oju mi tinwa Loke si o
Baba God gbohun Adura mi o yeah yeah yeah
Abini Abini Abini no be Ability
Abini Abini Abini no be Ability
No go dey reason me
On the mic i dey fire legally
Fire legally
Even on a Saturday
I dey dey my base
Even if you buy my sneakers
You can't run my race
Many many people dey
wey dey find your space
Omope ma lo le
No dey mess with grace
See i do not want no trouble
I give them vibe wey dem no fit juggle
No be me do am baba God dey shuffle
Cos everywhere i go them dey party double
See i do not want no trouble
I give them vibe wey dem no fit juggle
No be me do am Baba God dey shuffle
Cos everywhere i go them dey party double
Baba God loke loke
Oju mi tinwa loke si o
Baba God gbohun Adura mi o yeah yeah yeah
Baba God loke loke
Oju mi tinwa loke si o
Baba God gbohun adura mi o yeah yeah yeah
Abini Abini Abini no be Ability
Abini Abini Abini no be Ability
Abini Abini Abini no be Ability
Abini Abini Abini no be Ability