Gegemu Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
It's Bvybes on the beat
Marika
Chikidan
They call me
They call me DSY
Oya tell the who i be
Where them dey
Where them dey today
Shey na me dey play
Ge kin Ge
No let the manyan wey you take
come dey worry person here
Oya jejely kili me somebody
No use the motor wey you get
Come dey feeling funky ye
See i swear you for don kili somebody
Oya gegemu
Gegemu , gegemu, gegemu , gegemu ye
Gegemu dey for my body
Oya gegemu
Moni ko ge kin ge
Ge kin ge
Gegemu
I say gegemu dey for my body
Marketer collect o
Promoter collect o
Oap collect o
Just bcos i want to connect o
Many times when i wan to been give up o
My papa tell me say you better wise up o
Say very soon everything go begin burst o
We go cruise Bugatti and Brabus o
My mama sef still dey pray for me
Say Wale you go get money
Forget the time you dey drink garri
That na the road to the link up o
To the success o
They call me D baba
Shey you know I'm a superstar
Very soon i go be Mega star
shutting down 9ja, London, US, Maylay yeh
I dey gegemu
say i dey gegemu
I dey gegemu
I dey gegemu
I say gegemu dey for my body
Oya gegemu
Moni ko ge kin ge
Ge kin ge
Gegemu
I say gegemu dey for my body
Nothing wey eye never see
Nothing wey ear never hear
Nothing wey mouth never talk
For this darkness sef i dey see the limelight
See me wey i never chop
I carry my music i enter club
Dj say make i level up o
Mc say make i pkeku up o
Everybody fe kin kowo wale
Nobody send if i dey wear akube
I'm on the run like i dey Surulere
Gbadura fun mi
Je kin Koredele
Alaye i still get you for mind
You see my time e no go pass me by
I get the people wey go task you die
Tell them the truth them go say na lie
That na why
I dey gegemu
say i dey gegemu
I dey gegemu
I dey gegemu
I say gegemu dey for my body
Oya gegemu
Gegemu , gegemu, gegemu , gegemu ye
Gegemu dey for my body
Oya gegemu
Moni ko ge kin ge
Ge kin ge
Gegemu
I say gegemu dey for my body
Oya gegemu
Gegemu , gegemu, gegemu , gegemu ye
Gegemu dey for my body
Oya gegemu
Moni ko ge kin ge
Ge kin ge
Gegemu
I say gegemu dey for my body