![Hustle Tire](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/04/05/2e0496b2b0344a62ab124e13c0e5506d_464_464.jpg)
Hustle Tire Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Hustle Tire - Surrex
...
Every Day I pray for today to be better than yesterday
So I dey double my grind on G I pray to get paid
Me I know say one day one day hustle go pay
Abeg help call Omah Lay
Make e call SOSO take pain away
Because
Me I don hustle tire
Me I don hustle tire
Suicide bomber say
Me I don bomb tire
Me I don bomb tire
Every day I dey pray
I go Mountain of fire
I collect prayer tire
vulcanizer
Me I don pump tire
Make God abeg oo
Verse 1:
Focus on the grind with no disturbance
No cap,for the street me I get importance
I no Dey answer haters,I no like annoyance
If you no be real G I go give you distance
The good die young & the bad live long,that one na to show you say this life no balance
Eyes on the bag,hustle with arrogance for my wallet I wan get coins in abundance
Looking out for the day wey my name go dey reign
WAVEGOD Dey burst brain
I don come to wave again
Boys dey hustle,police dey obtain
If you price you go pay
For this side no bargain
———————————
Because
Me I don hustle tire
Me I don hustle tire
Suicide bomber say
Me I don bomb tire
Me I don bomb tire
Every day I dey pray
I go Mountain of fire
I collect prayer tire
vulcanizer
Me I don pump tire,I don pump tire
SOSO come take my pains away
Everyday I dey grind oo eh
Steady I pump tire
I collect prayer tire