Loading...

Download
  • Genre:Afrobeat
  • Year of Release:2024

Lyrics

Strictly Street 2 - Surrex

...

Go by the name Surrex

S U Double R E X

WAVEGOD

Shiaa


Wavegod makpami na

Wavegod makpami na

Wavegod makpami na

Wavegod makpami na


This one na punchlines for punchlines

Make I punch lines before I go dey punch eye

Make I punch lines wey go punch your punchlines

Make I punch lines wey go start make rhyme

Make I punch lines wey go start punch rhymes

(Begin dey punch eye dey punch, you fit drink punch sef)

No be to Dey here Dey make mouth

If you shoot call, how many men go burst out?

No be to dey cap, who Dey follow you tear mouth?

Beef me dey try to chase clout

Beat you blue and blackout

You think say this thing na boyscout?

We go show you say no be boyscout

(We go show you say this thing no be)

No go Dey mumu for my section

I no Dey for your category or selection

If you hear my name, you go begin dey tension

I no follow for people wey dey loose election

We go act film and this one na action

(Action film, that type of Saint Obi and Gentle Jack their standard with them Sylvester Madu you know na)


If the shoe fit you wear am Cinderella

I dey lead this ship like Emeritus Fela

Pilot two thick ellas

Stella and Bella

Nyash na nyash

Oya call on Chella oya call on Chella

(Hello, Hello Chella, you Dey hear me? How far Surrex, hello, be like say network bad o You dey hear me? I no dey hear you, network bad o)


We not the same like android and iPhone

2019 me and my guys Dey ras phone

Before she go start, Come dey start to break bone

Before she go start to set cone

She go make your song her ringtone

Break her back e go like fish bone

(The girl come dey come around I come dey ask her, babe I wan ask you something)

Tell me, is it love or money?

Is it love for money?

Is it love for the things that you do for money?

Would you call your mummy?

Or would you call your daddy?

Or would you call on me?

And then ask for money

She say the only time I call is when I need her body

(Why I no go call you when I need your body wetin again I wan call you for? If I call you say make you do me 1M you go fit do am?)


Your main babe, another guy dey roast am

She fit dey with am make she no go dey post am

E fit be your guy, make we know we no cast am

You fit call her make she decline am

Same apartment na em 2 boys dey bend am

All your missed call and your text she pend am

Omo see the way them Dey pound am

(Brenda don surrender o)

Reply fast anytime I dey text you

Money Dey for pocket, I no mind to flex you

Came for your body, I no come to stress you

If you no get money these niggas go oppress you

For back of the Benz na there me I go bend you

E don tey she Dey give me green light

Eazi and Temi, money Dey we no fit fight

Take what's left if we do it all right

My girl miss me she dey stay up all night

Write our script, I go be the playwright

Side chick dey try to cat fight

My cana Dey sealed the bag na airtight

Ball from Monday to Sunday

Gimme clear pass, how the matters take play

She Dey reception na her bolt I just pay

The driver bank na palmpay

The ride been come out 9k

I kuku do the driver 10k, 1k to take dey

Na me Dey change for them like gburu gburu

Ikwerre girl she say her name na Hachikaru

Wavegod Eze ndi gburu gburu

Too intelligent for this rap thing omo I be guru

My rap be like who dey write with expo

Them dey ask me where I get the inspo

Is it brain work or is it the endo

Fight these guys, I dey shoot like Rambo

Abi na my guys for bando

Echo Avengers Assemble

If they wan off my candle

Na my papa me I resemble

See no time to waste time No time to do crime

I get men for Degema wey dey do time

I don meet the right persons for wrong time

But I no fit write sweet song with wrong lines

Make I no go pour curry wey pass thyme

Make I no see bad people for good times

Make I no jam short people for tall times

Make I no go jump go jump go cross line


The Album is coming

Letter from Doha

I'm giving you a letter from a church in Doha, we have a church there and the WAVEGOD is the Bishop

Daddy GO

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status