![Sweet is Dangerous](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/03/27/c86d38af245e40e7b7783f261d0fe09f_464_464.jpg)
Sweet is Dangerous Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Destiny
Baby you're my destiny
You be the best thing
Baby you be the best thing
And so me feel like investing
Baby I no need the rest
And its certain
Me and you till the end oh
Softly
I go do your body softly
If you want roughly
I go rough your body gently
Cos we get an understanding
Na only me you trust
Shey you no go whine me
I no fit get enough
Bay bay
Bay bay bay be ay
This love is sweet is dangerous
This love is sweet is dangerous
Ay ay
Bay bay
Bay bay bay be ay
This love is sweet is dangerous
This love is sweet is dangerous
Ay ay
Ogbanje
You fit be ogbanje
Cos I day calculate
The way you take dey high me
Even though na me dem day rush
Na you I go carry go to church
I go do anything you want
Shebi you know you be the boss oh
Solid
Baby we be solid
Nothing dey shake us
Nothing fit to break us
Dem day talk sey na juju
Sey I dey act e like e mumu
Somma dem ah call me mugu
Baby see wetin you do do
Bay bay
Bay bay bay be ay
This love is sweet is dangerous
This love is sweet is dangerous
Ay ay
Bay bay
Bay bay bay be ay
This love is sweet is dangerous
This love is sweet is dangerous
Ay ay