Girl From Ghana Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
What is your love language?
Make you dey help translate
So I go understand
And I can be a better man
Help me to concentrate
Your Duna e dey confuse me
I'm trying to stay focused
Decipher, wetin you dey try communicate oh!
I be man from naija
And I love your waist oh
You be girl from accra
So we must relate oh
I no go leave you
Even if dem say so
If dem say so
Baby if dem say so
Big things poppin
Omo see the big thing she poppin
Slim in the waist
Pretty in the face
Chillin with a fine girl from Ghana
Big things poppin
Omo see the big thing she poppin
Slim in the waist
Pretty in the face
Chillin with a fine girl from Ghana
E be only you
Odo Sronko
That is why I be knocking on your door
Baby gimme melanin
Lemme sing a melody
Together we could make good memories
Yeah
Odo yewu your love e sweet e pass jollof oh
Baby come and gimme this your love oh
Gimme this your love oh
Cos I be
Big man from naija
And I get e ego
You be fine girl from accra
And your waist e set oh
I no go leave you
Even if dem say so
If dem say so
Baby if dem say so
Big things poppin
Omo see the big thing she poppin
Slim in the waist
Pretty in the face
Chillin with a fine girl from Ghana
Big things poppin
Omo see the big thing she poppin
Slim in the waist
Pretty in the face
Chillin with a fine girl from Ghana