Plenty Love (Remix) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Plenty Love (Remix) - Dr Kambs
...
Papa you too much
You just dey shower me with plenty plenty love
Make una hear am o
Wetin I dey talk
About the man wey dey do me better
Em name na Jesus em father na God
He leave him house to come die for me
No be say I good no be say I rich
He love me sotey He do am for free
Na Wetin I go give you o o
Wetin I go give you o
Cos everything wey you talk you do am for me
You never fail me
Heyyyy
(Omo see)
Plenty love o
(Omo see)
Plenty love eh
People dey ask
Say wetin dey happen
As I just dey shine
Like fresh tomato
I just dey tell them na Jesus dey do am o
This kind of lover I never see em type o
You love me pass my mama
You love me pass my papa o
You be my God you be my Igwe
Wetin I go give you o o
Wetin I go give you eh daddy eh
Because everything wey you talk you do for me
Yes you never fail me eh e hey
(Omo see)
Plenty love o
(Omo see )
Plenty love eh
You bless me yanfu yanfu
You never do barazana
This kind of lover I no go ever let you go
You never do me yawa
You never do magu magu
This kind of lover I no go ever let you go
(Omo see)
Plenty love o
(Omo see )
Plenty love eh
Kaunar ka ba iyaka
Ba iyaka
Kaunarka ba