Money Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2018
Lyrics
Money - Tupain Bagboi
...
It's tupain bagboi
RealLaiff Music's ayy ayy
Money on my minnnddd
Money every time
Wetin no go kill me go dey make me stronger everyday
Money on my mind oh money every night
The thing no go kill me e go make me stronger everyday
(Verse)
We don suffer (we don suffer
And the boiz them don para (shiii
We go dey ball all day to be making more money no yawa (no yawa oo
I say we don suffer yea yea
And the guyz them wan mara (dem wan mara ooo
Them go dey make more money any means any way e don yawa ahii (shii
I keep it to myself I say I keep it to myself
We don dey wait for God's time cos them say it is the best
Why them keep on hate on me cos me I want to spend all day
Every day on high wayyyy
Money on my minnnddd
Money every time
Wetin no go kill me go dey make me stronger everyday
Money on my mind oh money every night
The thing no go kill me e go make me stronger everyday
Back to south side yea yea (back to south side
I'm on the east side
E don tey we dey pray for the best right now i'm on the best side
Back to west side yea yea (down to west side
Is for the big guyz
You wey dey pray mek you geti money to dey chill with the big boiz chai
I keep it to myself I say I keep it to myself
We don dey wait for God's time cos them say it is the best
Why them keep on hate on me cos me I come to spend all day
Every day on high way
Money on my minnnddd
Money every time
Wetin no go kill me go dey make me stronger everyday
Money on my mind oh money every night
The thing no go kill me e go make me stronger everyday
It's tupain bagboi
RealLaiff music's ayy ayy
null
null
null
null