Prayer (feat. Spido Perry) Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Prayer (feat. Spido Perry) - Tupain Bagboi
...
Uh
Supilada
Yea its spido perry
Bagboi
Anh
Tell them tell them
RealLaiff music's ( i see you my n***
Ohk
2023 we're out
(Chorus )
Baba jowo egba wa
All da things wey u promise me I still dey wait,,,,
Make e surely better for we, we still dey pray,,,,
If dem do we go do our own and clear their face (oh yea) na pray we dey pray,, no be play
Baba jowo egba wa,,,, (abeg)
When I remember all da suffer mumsy dey face..... (She still dey faceee
Make your goodness and mercy speak and take your place,,,, (come take your placeee
If na sin mek you forgive me and clear my space
Make I run my race,,, no be play gbess
Tupain verse)
Shebi na God wey bless kiriku
Same God mek e bless me
I dey pray everyday,,,
Mek my blessings no pass no me'"
Before dem go dey start to use my head oo
Mek i use am well ooo
I say mek e better (amen)
We go prosper (Amen)
Ki owo wole different places (Amen)
Nitori mo ti suffer (abeg)
Bad energy gan plenty.... (abeg)
Wey no dey send me(abeg)
Ti mo ba pe e mek you pick me (abeg)
Nitori, Ko si eni ti yoo mọ ola oo
Spido verse)
Baba gbemi soke
Baba Dami lohun
Thank God say I still dey here
I dey wait mek you Dami lohun
Anh Anh
I wanna live a life that I love""
And love the life that I live ohh
Mek una free meeeee,,,,
Yeeee
Good days for a good man
Good things for the good life (life ooo
All the good good things wey I see around me
I dey pray mek e dey tight
Ayy ayy....
Cos... time dey gooo
Ma fi akoko e sere
U dey on your ownnnn
Yeahh
I don't wanna talk am too much
Na my prayer be that eeh
This year we go survive
Any how e be we go take survive eeh
Ha,, before dem come dey start to use our head oo
Mek we use am well ooo
Yeahh
All the things wey u promise me I still dey waittt
Mek e surely better for we, we still dey prayyy
If them do we go do our own and clear their face
Na pray we dey pray
Baba jowo egba wa,,,,
When I remember all da suffer mumsy dey face.....
Make your goodness and mercy speak and take your place,,,,
If na sin mek you forgive me and clear my space
Make I run my race,,, ooo
null
null