Tentoes ft. T Dollar & Balloranking Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2023
Lyrics
Tentoes ft. T Dollar & Balloranking - Bhang Mewsic
...
ntro
Nphekeys
So many ways i don see
So many many things
So many many problems
Back then wey I say I want sing
Wey mama tell me say make I no go there
Them no know say nah the same things say nah the same things go make the boy go well
Everyday man hustle gan nah why me I gat say this ,this year
Cause they see me when I no get
Baba I no wan bus stop
Nobody tole tobe
May this ur blessings no stop oo
I still dey face my problems
I still dey on my own temples
On my owns temples
I stay on my own temples
And if you ask me now
Who I go askk
who I go askk
I no dey ignore you I dey wait for my time
Nah Baba dey run ham no be jazz
no be by jazz
Cause if nah human being
E for don cast
e for don cast
No suffering
I just dey press button
For Lagos nothing free
If you no make money dem go tell you say you lazy
Everyday I dey push my phicee
Nobody go show you where the money dey
So I put my work for rain day
JAH bless my hustle make e pay no delay
No delay
No be my power no go dey check ham
Nah JAH dey set ham
Koriwo jo ja jaye wo bekha
Make dem dey talk ham
Cause they see me when I no get
Baba I no wan bus stop
Nobody tole tobe
May this ur blessings no stop oo
I still dey face my problems
I still dey on my own temples
On my owns temples
I stay on my own temples
And if you ask me now
Who I go askk
who I go askk
I no dey ignore you I dey wait for my time
Nah Baba dey run ham no be jazz
no be by jazz
Cause if nah human being
E for don cast
e for don cast
TEMMY JHAY ON THE TRACK
//_ADDED BY DC PABLO OLAREWAJU//