![JO ft. Reehaa & Billirano](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/03/14/bffca62e42c64850bf12382ff73b3052_464_464.jpg)
JO ft. Reehaa & Billirano Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2023
Lyrics
JO ft. Reehaa & Billirano - Bhang Mewsic
...
intro
...............................
you make me wanna set my soul on fire (set my soul on fire)
fill me with up with desire ( fill me up with the desire )
Shebi when you call on me ,
I answer ,
baby shey you know I fit give you my last card
Baby make we kollobi till that time
Wetin you want I fit give you till my last card
Billirano: Wah wah
Omoge na your matter I dey carry put for head
wanna know you better make we link up
make we flex
Gbagbe nipa money all the bills
go dey my Neck
Shoma wami wa
I know you get a lot of friends, wah
I've been waiting for you long time
and me I no be that guy
wey go chop your Body japa
ahn wey go chop your Body Japa
Reehaa: me I gonna Jo shey you know baby Jo Dada
you know how to go down now
know that we vibe go ,no go dey go Gara
we get to feel know right now
jekajo Jo oo Baby Jo dada, you know how to go
down now
go down we vibe go no go dey go gara
we get to fit know right now
Billirano:nana give me your location
make I come for you ,
you already know thats is all for you ,
otunti Dami loriru the way you used to do
no easy to fall girl, girl am used to you
I never get money for pmarch
she wanna hug my korope forever
I'll be your blanket anytime you dey shiver
Make we party all day wiz khalifa ,dada
Billirano: Wah wah
Omoge na your matter I dey carry put for head
wanna know you better make we link up
make we flex
Gbagbe nipa money all the bills
go dey my Neck
Shoma wami wa
I know you get a lot of friends, wah
I've been waiting for you long time
and me I no be that guy
wey go chop your Body japa
ahn wey go chop your Body Japa
Reehaa: me I gonna Jo shey you know baby Jo Dada
you know how to go down now
know that we vibe go ,no go dey go Gara
we get to feel know right now
jekajo Jo oo Baby Jo dada, you know how to go
down now
go down we vibe go no go dey go gara
we get to fit know right now
Jekajo Jo ,Jekajo Jo o, jekajo Jo o
Omo jekajo Jo ahn a, jekajo Joo ah
jekajo Jo ,jekajo jo