
White givenchyz Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Ah okay check they call me jayluv
Okay listen make you reason eeerh
Ikechukwu killz white givenchyz
Check ah ahn hmmm you don see Am now check eh eey did it twice Ah listen make you reason they Call me jayluv check errh see
I no get white givenchyz me wey Grow for trenches shey you go Blow no be to sign you be the Main thing pray for grace fame no Be wetin you go get free you go fit Make am my guy only if you are Destined person wey dey bill Person no dey go offline try hold Cream if you want make we rub Mind
No mind wetin them talk no be Street the money dey life go show You say no be lagos warri dey Normally the hustle no get holiday Na to just dey pray make the Money dey it's cold outside no play With the street eh no joy boys Ready chook You like ike i thank God for life now you fit google me
That year bad psquare self no Know how e do me haters dey Among those wey dey hail you see No be everything they suppose dey Tell you
Use your head number six is Important like taribo west we out Like that they call me jayluv chee