Aisha ft. Wande Coal Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
HF Music
I need that magic
Saw this girl she was walking down the road
And you know that she carry overload
See the way the yansh dey balance dey go
Lift to ba shey di e oma fo oh
Baby girl I wanna tell you something good
Baby girl I wanna give thanks to you
Don’t mind what all these guys are saying
Cos we ain’t got no time to waste yeah
Aisha yee ee
Aisha yee ee
Aisha yeee
Aisha yee ee
If I show you her yansh ahnn
Omo if I show you her yansh dem go ban am
Show you her yansh oo ehhnn
Omo if I show you her yansh dem go ban am
If you see that girl wey I see for junction
She dey catch everyman attention
If she gimme jazz I go buy am mansion
You know say that booty no get e dimension
I be like hold me
Abeg abeg hold me
The girl e don jazz me
Abeg hold me
The girl e wan try me
Abeg abeg whyne me
Slow it down na na na
Show me how
Whyne am for me
Give it to me hey
Rom pom pom pom pom yh
Rom pom pom pom yh
Me love the girls with dem biggy bumbum yh
Me love the girls with dem biggy bumbum yh
Saw this girl she was walking down the road
And you know that she carry overload
See the way the yansh dey balance dey go
Lift to ba shey di e oma fo oh
Baby girl I wanna tell you something good
Baby girl I wanna give thanks to you
Don’t mind what all these guys are saying
Cos we ain’t got no time to waste yeah
Aisha yee ee
Aisha yee ee
Aisha yeee
Aisha yee ee
If I show you her yansh ahnn
Omo if I show you her yansh dem go ban am
Show you her yansh oo ehhnn
Omo if I show you her yansh dem go ban am
Let me show you why they call me number 9 o
And you know I got the girls on the line o
When am done you’ll be screaming oh my God o
Oh my God o
Omoge just bend down and judi
Guess you don’t wanna be acting so loosely
Of all the girls it is only you that I see o
Omoge dis your heavy overload o
Make me want to off all of your clothes oo
If you dull me I go leave you on the road o
On the road o
On the road o
Omoge just bend down and judi
Guess you don’t wanna be acting so loosely
Of all d gals it is only you that I see
Oh!!!
Saw this girl she was walking down the road
And you know that she carry overload
See the way the yansh dey balance dey go
Lift to ba shey di e oma fo oh
Baby girl I wanna tell you something good
Baby girl I wanna give thanks to you
Don’t mind what all these guys are saying
Cos we ain’t got no time to waste yeah
Aisha yee ee
Aisha yee ee
Aisha yeee
Aisha yee ee
If I show you her yansh ahnn
Omo if I show you her yansh dem go ban am
Show you her yansh oo ehhnn
Omo if I show you her yansh dem go ban am
Dem go ban am
Iskaba
BOJ on the microphone
Iskaba