Gbe Soke Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
HF Music
Oya oya oh
Hey
It's magic
Gbe soke
Gbe soke
Gbe soke
Got my eyes on the lighting
So fine her name na ferrati
She wan drive masserati
Only time wey she see me na for outing
Yea she tell me say she be actress
I tell her say me self I be artist uuhh!!
She come say mk we faaji
I come am say make we party yeah yeah
She causing commotion
She got my attention
Yeah yeah yeah
I get the connection
This na my confession
Yeah yeah yeah
She causing commotion
She got my attention
Yeah yeah yeah
We get the connection this na my confession
Wa bami gbe soke
Bami gbe soke
Bami gbe soke oh
Kin le komole
Wa bami gbe soke
Bami gbe soke
Bami gbe soke oh
Kin le komole
Dem a come tru dem a come tru
All d gals dem dreams eehh dem a come tru
Dem a come tru dem a come tru
All d gals dem dreams eehh dem a come tru
Dem a come tru dem a come tru
All d gals dem dreams eehh dem a come tru
Oya baby come make I tell you
Come make I tell you
Na the way wey you dey do your body
Baby who born you
Baby girl wetin dey
She say her name na yetunde
Come to my house I go show you say
Body no be firewood don’t delay
As the balance the balance the balance dey go
I get d money I get plenty dough
Balance dey balance dey balance dey go
Baby dey balance dey go hey
Balance dey balance dey balance dey go
I get d money I get plenty dough
Balance dey go
Wa bami gbe soke
Bami gbe soke
Bami gbe soke oh
Kin le komole
Wa bami gbe soke
Bami gbe soke
Bami gbe soke oh
Kin le komole
Dem a come true dem a come true
All d gyals dem dreams ehh dem a come true
Dem a come tru dem a come tru
All d gals dem dreams dem a come true
Dem a come true dem a come true
All d gyals dem dreams ehh dem a come true
Dem a come tru dem a come tru
All d gals dem dreams dem a come true
Gbesoke
Gbesoke
Gbesoke
Kin le komole