Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Ohhh yeah ohh yeah

I look backward and I see no one (no one)

I reason back back when I no fit chop (no chop)

I reason my lifestyle it been long (so long)

I look backward and I see no one (no one)

I reason back back when I no fit chop (no chop)

I reason my lifestyle it been long (so long)

When money Dey them go wait when money no Dey dem go gbe dia body (dem go gbe dia body won)

When money Dey them go wait when money no Dey dem go gbe dia body

Thank God for life

I reason back back

Reason when I no get money just to chop rice

I give thanks to jah

Cos he be my helper

When I set my lifestyle back it so bad

Oun oju mi tiri omo melo mofeso

I was young ti mo ti Kiri ninu bustop

Running everyday from police nonstop

It was even hard trying to give them shut up

Thank God for life

I reason back back

Reason when I no get money just to chop rice

I give thanks to jah

Cos he be my helper

Reason my lifestyle like I be nothing

You know I keep grinding just to make that thing

Have been running so far have been working so hard

Mama tell me say make I calm down ahh ahhh

Hollytee rora omo mhi rora you know you keep working just to make that life

I know you keep grinding really high high

Thanks god for my life for all I want ooo

You have been doing so lot of things in my life oo

Thanks god for life iwo loseyi fun mi ooo

Agbara mi ko adura lo n gba ooo

Give me joy

Give me blessing

Show me mercy ye

I don learn my lesson

Give me joy

Give me blessing

Show me mercy ye

I don learn my lesson

I look backward and I see no one (no one)

I reason back back when I no fit chop (no chop)

I reason my lifestyle it been long (so long)

I look backward and I see no one (no one)

I reason back back when I no fit chop (no chop)

I reason my lifestyle it been long (so long)

When money Dey them go wait when money no Dey dem go gbe dia body (dem go gbe dia body won)

When money Dey them go wait when money no Dey dem go gbe dia body

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status