OUTSIDE Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Ohhhh
Hollyteecash boi
Cash boy
Cash loo
Baby come close you know have been crushing on your body
Like say mami water enter the water
Babe come jo oo baby come jo till next party like say everything don Jogodo
Bad commando oo bad commando fit give you things wey normal person no fit give
Modupe n jo modupe n jo si the sound hollytee give them to dance
Dance for me like say you don kolo oo
Only money matter fit ginger your zaddy
Come follow me make we go party oo
Make we go outside make we go jolly
Jolly jolly jolly oo
Telle me lole ko wa lo mo mummy
Tell her make she tell me say she love oo
Ohhh my sexy you get e badie
See your body roll like sugar rush
I no fit lie for you say you too fine gan
Only your love fit to high man gan
E no easy to be your partner buh
Make I no lie to you girl you make my head scatter
Only your love fit high man pass
Modupe only me no wetin dey my mind for you
Come make I take you go mayami
Telle mi Lole ko wa lomo mummy
I fit jonze make I tell you say I love
Na only your matter dey make me talk to you
Have been looking unto you to you to you
Have been reason on top you girl make I take you outside
It been a long time we dey outside
Only your love fit to high man pass oo
Have been reason on top you girl make I take you outside
It been a long time we dey outside
Only your love fit to high man pass oo
Baby come close you know have been crushing on your body
Like say mami water enter the water
Babe come jo oo baby come jo till next party like say everything don jogodo
Bad commando oo bad commando fit give you things wey normal person no fit give
Modupe n jo modupe n jo si the sound hollytee give them to dance
Dance for me like say you don kolo oo
Only money matter fit ginger your zaddy
Come follow me make we go party oo
Make we go outside make we go jolly
Jolly jolly jolly oo
Telle me lole ko wa lo mo mummy
Tell her make she tell me say she love oo
Ohhh my sexy you get e badie
Ah ah ah ah
File file jeko ma lo be