Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Eh

Anh

I'm excited

I get talent

Gba be no wahala

Kibor



Nah me know weytin me I dey face

Sometimes I dey feel like I dey craze

No more time I want to Celebrate

Many time I no eat I dey H

Many time I no talk am sorry

Nah money have been thinking

Oga ade find money

Make you leave love

Abi you no dey reason

Your mate dey work

Your mate dey

To get the buck

To get thy

You dey fall in love

You falling

Who love help

Who love help

Bole nbe

Bo le nbe

Who born them

Who born them

My mama no born deaf

Ah ah

I done go

They can't know

The things choke

I thank God

Ah ah ah

Bless me oh lord i want

Start living large

I want make mama proud

Fly her to ibiza

Make I no fall

Make dad dey see me smile

I want go round the world like 2face idibia

Omo me mi ni gba



I think I have much to say

As i know life dey hit us in different way

Many people Wey promise

But me I no dey look their face

Person suffer you call ham grace

The street Wey I done dey tale tale

Gbagbe waari shege eh

L'eko oooo

No dey sleep on street

So my brother oya wake o

Have been hustle everyday

Cos I no want do 8 to 8 oo



You know me from day one

I don't like what I hate

That's why I dey play on

As you know no fake love

Singing like Akon

Lamba like k1

Street done testify That's why

Them say make I take on

Wanted to leave home in 2013

But later left in 2018

And have been balling since 2019

And have been trending since Covid-19

And have been balling since 2019

And have been trending since Covid-19


I don't think I have much to say

As i know life dey hit us in different way

Many people Wey promise

But me I no dey look their face

Person suffer you call ham grace

The street Wey I done dey tale tale

Gbagbe waari shege eh

L'eko oooo

No dey sleep on street

So my brother oya wake o

Have been hustle everyday

Cos I no want do 8 to 8 oo

I don't think I have much to say

As i know life dey hit us in different way

Many people Wey promise

But me I no dey look their face

Person suffer you call ham grace

The street Wey I done dey tale tale

Gbagbe waari shege eh

L'eko oooo

No dey sleep on street

So my brother oya wake o

Have been hustle everyday

Cos I no want do 8 to 8 oo



Oya wait

No time

Cledoo

P60

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status