Dey your dey
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Dey your dey - Fremzy freshstar
...
(Ogbeni, Dey Your Dey make I dey my dey, shey you dey hear as e dey go, na Fremzy be this on the lane, because no more delay, yeah!..my hustle go pay, one day I pray)
Shey una dey reason with me
Shey una dey listen to me now
Shey you dey feel what I feel
Shey you dey see what I've seen now
Make you no dey use your day, come dey spoil my dey
Make you no dey use your case, come dey spoil my name
Make you no dey use my name, come collect my babe
Wetin go be my gain, if you run away
Bro make you dey your day make I dey my lane
see lyrics >>Similar Songs
More from Fremzy freshstar
Listen to Fremzy freshstar Dey your dey MP3 song. Dey your dey song from album Mixed Pheelix is released in 2023. The duration of song is 00:02:35. The song is sung by Fremzy freshstar.
Related Tags: Dey your dey, Dey your dey song, Dey your dey MP3 song, Dey your dey MP3, download Dey your dey song, Dey your dey song, Mixed Pheelix Dey your dey song, Dey your dey song by Fremzy freshstar, Dey your dey song download, download Dey your dey MP3 song