Step (Freestyle) ft. Jerryboi Lyrics
- Genre:Electronic
- Year of Release:2022
Lyrics
Dey play just dey play
She wanna put me on wait
Me no want delay
Me no want delay
Oh uh oh
She wan put me on wait
Me no want delay ye e ye
Me no want delay hm eh
(Babanlababawon)
Oh oh oh uh oh
Ah ah oh uh oh
Ah ah oh uh oh oh ah
(Until you step inna the place you go believe am)
Always wanna win don't wanna lose
And she gat the body me i choose
Alarm ti dun nobody snooze here
Injure me indomie belleful here
Let your soon be your soon
Majekolokpe omo them full here
Awon omo hookup idi nla
Wonti mu martell wonti tingaza
Oh oh oh uh oh
Ah ah oh uh oh
Ah ah oh uh oh oh ah
(Until you step inna the place you go believe am)
Wonjo wonjo Makavely
Wonjo wonjo Makavely
Wonjo wonjo Makavely
Wonjo wonjo
The money dey inna bullion van
The money long no be rubberband
And i wan chop your kuroba
Why you dey form form form me now
Sope otilor otilor (otilor)
Nkan tonso miogbo (miogbo)
Why you no pick my call (my call)
Shofe kin gbo omo hookup (hookup)
Won ni kosoro but kole shalaye o
Hmmmmm malofarawe o
Your love for money too strong mioleshalaye o
(Until you step inna the place you go believe am)
Oh oh oh uh oh
Ah ah oh uh oh
Ah ah oh uh oh oh ah
Babanlababawon
Makavely
Eeeh i say Makavely
Dey play just dey play
Jaguar imprint baby
Onetime