![JUJU ft. Dave Bills](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/10/07/4791b2d47e4a498988a336ac02ae946f_464_464.jpg)
JUJU ft. Dave Bills Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Onetime
Maleleyi ah
Babanla
I know I'm a bachelor
I no get any chikito for my domot
Wey fit chase you comot
Feel free to enter my gate
Baby ile nile e
I feel alright anytime tiba ti ri e
Hmmmm
Cos you dey enter my eye
The way you dey enter kitchen
Omoge e dey sweet me die
Hmmmm
Cos you dey enter my eye
The way you dey bendover for me
Omoge e dey sweet me o
Hmmmm
No be juju be that
Omo calabar fema lojuju calabar fun omo yoruba
Ye ojuju o
Ojuju calabar ojuju calabar fun omo yoruba
Ye Maleleyi ah
Omo calabar fema lojuju calabar fun omo yoruba
Ye ojuju o
Ojuju calabar ojuju calabar fun omo yoruba
Babalawo gangan wo loni
Wey dey tell you say i get money
Don't treat me in a way I won't like
Quack doctors ain't in my lifestyle
See what you doing to me
Oya enter kitchen
Make it easy one, two, three
No dey dull me curb that reason
Consider my love for you i aint joking
We go pass them we keep floating
All their dorime omo na nothing
I just want you inna my bed inna my bed
Msgs me no send
Cmon omo make we flex ayayaya
No be juju be that
Omo calabar fema lojuju calabar fun omo yoruba
Ye ojuju o
Ojuju calabar ojuju calabar fun omo yoruba
Maleleyi ah
Omo calabar fema lojuju calabar fun omo yoruba
Ye ojuju o
Ojuju calabar ojuju calabar fun omo yoruba
Omo toba wo kitchen loma gbowo
Malo soro mala soro ah
After toba wo kitchen oma doko
No go tell me say you no go do o
Omo toba wo kitchen loma gbowo
Malo soro mala soro ah
After toba wo kitchen oma doko
No go tell me say you no go do o
Babanla otiye e