
Far Away Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Spiritual oh yeah yeah
I dey knock on your door (I dey knock)
Anything wey wan sup (Make e sup)
Baby girl na your love me I want (I want I want)
I don shout at the top of my voice
Even neighbors don tire for noise
Baby girl na your love me I want (I want)
I never see this kind love before
You dey make a bad man fall in love
Do me jeje girl no do me rough
Anything I go buy for you
Anytime I go stand for you
Girl if you shoot me I go payin for you
Baby I go carry you (Far away)
Make anybody no come (Farawe oh)
Dem no fit to understand like Omah Lay oh
Make we just dey do am our way oh
Baby I go carry you (Far away)
Make anybody no come(Farawe oh)
Dem no fit to understand like Omah Lay oh
Make we just dey do am our way oh our way oh yeah
Valentino for your leg
Anything you want me go do am cos me no send (yeah)
Baby no listen to all your friend
All of them just dey lie cos nobody innocent
Nobody innocent
Everybody get skeleton for him shelf
Make we shayo make we pef
Cos tonight I don switch off my cellphone
Other girls for my villa
Chilling with my guys dem dey light up the Rizla yeah
Monalisa na you be my liquor
Sheybi you know say na only you be the thing I want
In your short skirt cooking dinner
I go give it to you slowly with some kiss ah yeah
Baby no dey worry at all
You know say man like me no dey do all those kiss and tell
Baby I go carry you (Far away)
Make anybody no come (Farawe oh)
Dem no fit to understand like Omah Lay oh
Make we just dey do am our way oh
Baby I go carry you (Far away)
Make anybody no come(Farawe oh)
Dem no fit to understand like Omah Lay oh
Make we just dey do am our way oh our way oh yeah