
Pray For Me Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2020
Lyrics
Hmm hmm hmm
Hmm hmm
Yeah Spiritual
Spiritual oh
Everyday I dey grind I no wan make mama cry
I dey try to survive every day every night
No be say money dey we dey pray make hustle pay
Make we shaye make we play
Make we fly for holiday
All the tears all the pains wey I feel for the game
Na dem dey motivate me na why I no fit break
Everybody just dey hate on the boy cos he dey make wave
My mama just dey pray say make the boy elevate
Somebody help oh
Pastor wash my head oh
Me I no wan beg oh where my people dey spend oh
Me I wan buy Benz oh fly with my friends oh
Cash pelu cheque o make nobody check oh
Somebody help oh
Pastor wash my head oh
Me I no wan beg oh where my people dey spend oh
Me I wan buy Benz oh fly with my friends oh
Cash pelu cheque o make nobody check oh
Somebody make e pray for me
Cos nobody wan dey dey for me
Pray for me make way for me
If you know where I come from you no go hate on me
Somebody make e pray for me
Cos nobody wan dey dey for me
Pray for me make way for me
If you know where I come from you no go hate on me
No be say power dey but para dey
Jehovah na my light Michael Faraday
And my mama dey na my alaye oh
But I know say e go better if my father dey oh
Yawa dey when we no see raba pay
But very soon Dangote we go gather dey
Oh no no no me I want to blow
Me wan turn superstar make me sef shut down the show oh
Somebody help oh
Pastor wash my head oh
Me I no wan beg oh where my people dey spend oh
Me I wan buy Benz oh fly with my friends oh
Cash pelu cheque o make nobody check oh
Somebody help oh
Pastor wash my head oh
Me I no wan beg oh where my people dey spend oh
Me I wan buy Benz oh fly with my friends oh
Cash pelu cheque o make nobody check oh
Somebody make e pray for me
Cos nobody wan dey dey for me
Pray for me make way for me
If you know where I come from you no go hate on me
Somebody make e pray for me
Cos nobody wan dey dey for me
Pray for me make way for me
If you know where I come from you no go hate on me
Somebody
Pray for me
Pray for me
Amen
Somebody
Pray for me
Pray for me
Amen