
L.A.C Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
LAC
Life after cum
Omo your eye go clear
Life after cum
Tonight
You see person wey dey enter your eyes
Omo be careful
karishika karishika
Make you no go do wetin you go regret
Omo you go regret
To ba je pe o fe fornicate
Gbesi aye e ma complicate
Destiny liquidate
Omoba shey you fi relate
Shey o fe fornicate
Kokoro ori e ko fumigate
Gbesi aye e ma lo waste
Omoba shey you fi relate
Ayaya ayaya
Ayaya ye ayaya
E dey sweet like sugar sugar o
But later e go burn like fire yaya yaya
Ayaya o ayaya
Ayaya ye ayaya
E dey sweet like sugar sugar o
But later e go burn like fire yaya yaya
Olohun a wa pelu yin
Shora f'obinrin o
I don learn from history
Say people no dey learn from history
Until dem land in misery
E dey blow my mind na mystery
Cos e no go mata how e dey do you now
Whether na you get the urge or na the urge get you
Samson go fall many men go kpain
But me I no go do I dey hol' my side
You wanna waste my time
Waste my life
Shave my dada
Pluck my eyes
Wetin dey after 6ex
Plenty pass seven
Which kain friend wanna see my end
So tan ba ni o sa ko sa sa
Tan ba ni o ja ko ja ja
Omo tan ba ni o wa ma lo wa
Tete ka tete ka
Omo na yawa na yawa ma lo
First thing na to dodge I dodge
Smart thing na to dull I dull look away
Wise thing na to run I run run o
The best thing na to fleeeeee
Ayaya ayaya
Ayaya ye ayaya
E dey sweet like sugar sugar o
But later e go burn like fire yaya yaya
Ayaya o ayaya
Ayaya ye ayaya
E dey sweet like sugar sugar o
But later e go burn like fire yaya yaya
LAC
Life after cum
Omo your eye go clear
Life after cum
LAC
Life after cum
Omo your eye go clear
There is a life after cum
Shey you know wetin you carry
Glory
So to fi ma marry
Keep it holy
Yeah you no fit by yourself you no fit
But Emi mimo go help you surely
O loo fe gbese
Oo fe fornicate but oo n pornicate
Same group ni gbogbo won wa lori WhatsApp