![Enough ft. Jomanie](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/06/c6d82388bd7d4b19916227cc52538e5eH3000W3000_464_464.jpg)
Enough ft. Jomanie Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Oh le mma mma mma
Oshara
There are days
When I wake up
And I no too dey feel say I fine
Not to talk say I slay
These are days
When I think
I'm not tall enough dark enough
And I no get money enough
Wetin dey play for my head o
Mirror mirror on the wall o
No be you go tell me how to feel o
You no go determine my mood o
Emi lomo tan wi omo tan so
Nobody fit be like me o
The standard of beauty
Melanin I fine finish yah
Baby girl you pretty enough enough
You're a beauty enough enough
Nobody ever told you enough enough
What you got is more than enough
More than enough
Baby girl you're pretty enough enough
You're a beauty enough enough
Nobody ever told you enough enough
Whatchu got is more than enough
More than enough
I'm enough
I'm a giant
I'm a genius
I'm a freaking superstar
Who go love me go love me the way that I be
See me for me see the good side o' me
Then help me to be the best version of me
I be asset no be liability
Hey! No lele
If you no dey feel me no werey
Me sef no dey feel you anyway
Ki lo fe shey
Shehun ti o fe shey shehun ti o fe shey
Na only blind man no no say
Me I'm gifted enough enough
Sola you be fine boy enough enough
Be like say dem no dey tell you enough enough
Whatchu got is more than enough
More than enough
Ehn me I'm handsome enough enough
Olusola you be fine boy enough enough
Be like say dem no dey tell you enough enough
What you got is more than enough enough
Oh yeah yeah
Oh yeah yeah
You too fine o
You too fine o