Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2022

Lyrics

Araba dibi di Arabado

Araba dibi di Oh na na

Araba dibi di Arabado

Araba dibi di Oh na na

Araba dibi di Arabado

Araba dibi di Oh na na

Araba dibi di Arabado

Araba dibi di Oh na na


Make we fly to Toronto oh yeah

Make ''em wanna catch good vibes

Say we fly to Toronto

We dey give them vibes

Then we fly off to London

Next stop

My spot my baby yeah

My people dey grind

My people dey strive

For the city we live in

For lavida loca

Lavida loca this is my hometown

Photoshop greener pastures

Them go say anything for the gram

No go pass us

But they living locally

But they living local

For Lavida loca

But e no get as e go be

Wey you no go catch cruise

When you dey with big deal yeah

So make you do wetin you please

We be cruising in my wheels

I go take you over seas yeah

Turn up for your city

Perform for your city

And if your girl ah come through

Chale what a pity

I go take her from your city

Down to my city yeahhh


Araba dibi di Arabado

Araba dibi di Oh na na


Araba dibi di Arabado

Araba dibi di Oh na na

Araba dibi di Arabado

Araba dibi di Oh na na

Araba dibi di Arabado

Araba dibi di Oh na na


Before you know i give you formula

Make I take you

To the VIP from regular

Aunty kuchi just dey formula

Why be say you just dey look at me

Like commoner

I know say you go do me turn turn

But when the party end

You go lick tom tom

African boy baby put the contour

Kuchi bomboy

Freaky kuchi bomboy


Make we fly to Toronto oh yeah

Make ''em wanna catch good vibes

Say we fly to Toronto

We dey give them vibes

Then we fly off to London

Next stop

My spot my baby yeah

But e no get as e go be

Wey you no go catch cruise

When you dey with big deal yeah

So make you do wetin you please

We be cruising in my wheels

I go take you over seas yeah

Turn up for your city

Perform for your city

And if your girl ah come through

Chale what a pity

I go take her from your city

Down to my city yeahhh


Araba dibi di Arabado

Araba dibi di Oh na na

Araba dibi di Arabado

Araba dibi di Oh na na

Araba dibi di Arabado

Araba dibi di Oh na na

Araba dibi di Arabado

Araba dibi di Oh na na

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status