Pray for me Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Shey you know
Shey you know
Nobody know hustle hard oh
Drillerz
JayDrillz the big deal
Oh na na
Pray for me
I need a peace of mind
I call on you
Shey you dey hear me so
Took a million stabs to the back
Now I dey give them
Back back to back
Duro no dont talk
You never know
What a man don go through
(Only me)
Why e be say
Dem dey reason my matter
When no be say
I dey owe dem raba
Why e be say
Man no go fit to drink water
Drop cup oh
Omo na F up oh
Dem dey envy my haircut oh
Oh na na na
Dem no know say I be gbanana
Oh na na na na
Dem no know say I be gbanana
Where dem dey
When I dey sleep for floor
Everyday just to get one song
Awon ele
Ewoo bi ta ba de
Oga de yeah
Shey you know
Shey you know nobody know
Hustle hard oh
She you know dem no know
(Yeah yeah)
Oh na na na
Dem no know say
I be gbanana
Awon ele
Ewo bi ta ba de
Oga de yeah
Friends turn enemies
And enemies to friends oh
Anytime you pull up in dah Benz oh
Na still your friends
Go dey vex oooh yeah
I'm young and I'm ready
Top of your list I am steady
Making the mula abegi
Oluwa shanu mi I'm ready
Why e be say
Dem dey reason my matter
When no be say
I dey owe dem raba
Why e be say
Man no go fit to drink water
Drop cup oh
Omo na F up oh
Dem dey envy my haircut
Oh na na na
Dem no know say
I be gbanana
Oh na na na na
Dem no know say i be gbanana
Where dem dey
When I dey sleep for floor
Everyday just to get one song
Awon ele
Ewo bi ta ba de
Oga de yeah
Shey you know
Shey you know
Nobody know hustle hard oh
Shey you know
Dem no know
(Yeah Yeah)
Oh na na na
Dem no know say
I be gbanana
Awon ele
Ewo bi ta ba de
Oga de yeah
Written by Jeffrey Tyovenda as JayDrillz