Victorious (feat. Bhreedy Songxx) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Victorious (feat. Bhreedy Songxx) - Psalm Bee
...
Aimoye awon ta pe tan tin shenk wa
Last last, nishe na fe re’yin wa
Back then na so pe won ma help wa (huh)
…
(Aghn-ahn,aghn-ahn) (ah-ah)
Psalm Bee
(Craze)
I’m so victorious
Bank like I’m Providous
I’m still vibing and going on
Champion ti ko foshina
Nigbayen ti ko s’omi na
Won fi wa she’re bi ko d’idan (ahn)
Won wa so wipe ko riran
Won o mo nnkan to n f’Oju wina
Aimoye awon ta pe tan tin shenk wa
Last last, nishe na fe re’yin wa
Back then na so pe won ma help wa (huh)
But we thank God nibi to ba wa de
Thank Jah bo she ma n ba wa she
(ba wa she)
Thank God, Baba de mi l’ade
Orimolade oh
So many bullsh!t wey man don face
You fit to cry, fit to make you craze
So I dey save for the rainy day
Like BRT, Me I dey my lane
Back then for Sapa
For London for Osapa
Plenty downgrading gan yapa
Me I dey use am as ladder
Na money I dey find, mi o f’agidi
This life na Portable gan, Kogbagidi
So I dey score my goals like Yekini
(issa goal)
I no go ever miss goals like Ayegbeni
Dem wan to see my fall, but mi o ni perish
(Lai lai)
Na GOD be my defender my John Terry
I know my time is now, but mi o de fo ri
We dey shine teeth together but ko funny
If I dey, if I dey think all the times I dey down
How you for think say I go places wey I dey now
So many times wey be say I dey sad but me I still smile
As I dey speak reality some people look
me lik’a clown
I be the king for my kingdom gimme crown
Call on GOD anytime wey be say I be feeling down
Always guiding Me and He turn my life around
My back can never lay me on the ground
Aimoye awon ta pe tan tin shenk wa
Last last, nishe na fe re’yin wa
Back then na so pe won ma help wa (huh)
But we thank God nibi to ba wa de
Alhamdulilah
Thank Jah bo she ma n ba wa she
(ba wa she)
AVAVO-BHREEDY
Thank God, Baba de mi l’ade
Orimolade oh
I’m winning wars, ion care what’s coming
Look N!gga, I’m still brainstorming
Ain’t no way in history that I will ever be forgotten
You know how it’s feels coming from where I’m coming
Before I left home, made my people one promise
Either getting paid or I’m never coming back
Always watch my steps keeps my eyes on the back
Cause, when you moving different only hate it attracts
Silently like the H in my name I barely interact
I’m so down to earth, I’m friends with my flaws
My heart stay kicking when the beat maker stops
What’s hygienics, I was raised in a slums
Seen plenty sh!ts, my flow is a purge
Bury me and watch how I groew out the concrete
It’s the microphone that I tell all my secrets
It’s hard to keep a lid on all of my victories
You know I’m a winner
Aimoye awon ta pe tan tin shenk wa
Last last, nishe na fe re’yin wa
Back then na so pe won ma help wa (huh)
But we thank God nibi to ba wa de
Thank Jah bo she ma n ba wa she
(ba wa she)
Thank God, Baba de mi l’ade
Orimolade oh oh oh
I’m so victorious
Bank like I’m Providous
I’m still vibing and going on
Champion ti ko f’oshina
Nigbayen ti ko s’omi na
Won fi wa she’re bi ko d’idan (ahn)
Won wa so wipe ko riran
Won o mo nnkan to n f’Oju wina
(Craze)
Written By: Bello Oluwatosin Samuel (Psalm Bee), Abdulazeez Abdulwaheed (Bhreedy Songxx).