Go Hard (feat. Minite) Lyrics
- Genre:Amapiano
- Year of Release:2022
Lyrics
Go Hard (feat. Minite) 🅴 - Psalm Bee
...
Soji(Ji)
…
Mumcy sofun mi pe kin ma duro dede
Ti mo ba tin hustle (ba tin hustle)
When I get plenty bills to pay, shey gba yen ni mo fe lo sun ?
This life wey we dey (dey)
You must live am everyday
Coz you fit kpai any-day
Make my hustle dey pay (eh)
Omo you go hard oh
Or you go go back home
Ko ma lo j’agbado
To ba mo pe o Bad oh
Hustle yen bo hard o
Ko gbowo to Loud
Omo you go hard o
Or you go go back home
Ko ma lo j’agbado
To ba mo pe o Bad oh
Hustle yen bo hard o
Ko gbowo to Loud
Say, I don dey
Abeg leave me where me I dey (dey)
Them no born me for yesterday (day)
No carry your matter come my way
I been stay for your place
Hungry dey, poly dey
We dey bomb everyday
You yourself shey you say?
Omo you go hard o
Or you go go back home
Ko ma lo j’agbado
To ba mo pe o Bad oh
Hustle yen bo hard o
Ko gbowo to Loud
Omo you go hard o
Or you go go back home
Ko ma lo j’agbado
To ba mo pe o Bad oh
Hustle yen bo hard o
Ko gbowo to Loud
Shawtys dey
Weed dey
Shayo dey (ehn)
High dey (ehn)
Hunger dey and Poly dey (kilowi)
All my Geez, where dem dey?
Pull up come Coral today
Say, no come form for me Ajeh
Pull up sure my side today
All my friends, ja lo le
Make we go burst the place
Find money make you follow come place
With all the sleepless we dey find our
grace
No companion price if you wan jaiye
(oh-oh)
Me I dey bomb for days
Sleepless nights or Days
Most of nights and days
Money show my way (eh)
Omo you go hard o
Or you go go back home
Ko ma lo j’agbado
To ba mo pe o Bad oh
Hustle yen bo hard o
Ko gbowo to Loud
Omo you go hard o
Or you go go back home
Ko ma lo j’agbado
To ba mo pe o Bad oh
Hustle yen bo hard o
Ko gbowo to Loud
Omo you go hard o
Or you go go back home
Ko ma lo j’agbado
To ba mo pe o Bad oh
Hustle yen bo hard o
Ko gbowo to Loud
Omo you go hard o
Or you go go back home
Ko ma lo j’agbado
To ba mo pe o Bad oh
Hustle yen bo hard o
Ko gbowo to Loud
Omo you go hard oh
Omo you go hard oh
Omo you go hard
Or you go go back home
Or you go go back home
Or you go go back
Omo you go hard oh
Omo you go hard oh
Omo you go hard
Or you go go back home
Or you go go back
(Aghn-aghn, Aghn-aghn, aghn-aghn) (ah)
Psalm Bee
(Huh-uh)
Sh’emi ni Psalm Bee yen
(Agh-ah, aghn-ah)
Written By: Bello Oluwatosin Samuel (Psalm Bee)