Jeje Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2019
Lyrics
Jeje - Luddy
...
Its Luddy ehh
My broda jeje
Make e sempe oo
Ayeli fele
Life na turn by turn
Kneel down and pray your time go come o
My broda jeje oo
Ayeli fele
Wait your time go come oo
They been dey talk say u no go blow(say u no go blow o)
Why u come dey worry
Dem been dey talk say u no go shine oo eh
Why you never marry
Dem been dey talk say my broda local
E no fit make e money
Dem been dey talk say you no go shine
Shower lo di emi
Anything dem say na lie o
Broda kneel down and pray to God eh
Babaloke go solve your matter oo(your matter o)
Poverty no go come to u lie lie (lie lie o)
My broda jeje
Make e sempe o
Ayeli fele
Life na turn by turn o
Kneel down and pray your time go come oo
My broda jeje o
Ayeli fele
Wait your time go come
I dey pray yes I dey pray
me I don dey pray money come my way
Olemi majen Tara laye
Gbemileke Gbemileke oo
Make i run ma race
When the money show
You go turn to the owner
All the gals who way no sabi you
Dey Go call you my broda
Oh nor nor
All of dem gals dey go say my lover oo
Oh na na
Na so life e be
My broda jeje
Ayeli fele
Life na turn by turn o
Kneel down and pray your time go come oo
My broda jeje o
Ayeli fele
Wait your time go come ooo
Mape padi eh broda eh sister elole oo
Tori pe kirakita o dollar oo
Kosedat ole ye ya eh
Orimi ma gba bode
(???)
Repeat chorus...