My Story ft. Tayo Olowo Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
6. My Story ft. Tayo Olowo - Luddy Dave
...
Story
I remember back then
When boys no get Wetin to chop
When man dey sleep on cold ass floor
Gari to soak we no fit afford groundnut
The boy from trenches now
Shey you know know say
My story don change oh
We no dey the same place
Wey we dey before
Jah don lift my head to the top
Chorus
Now I gat joy
Joy overflow
Joy in my heart
Joy in my heart