SASHE Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
SASHE - YUNG EPLUS
...
Bloody muzik
247 I dey double my hustle
(double my hustle)
The beginning you go struggle
(gini you go struggle)
Make you no go losegaurd oh
(if you loseguard na you sabi)
If you no get money your Kele she fit leave you
(yeah she go leave you)
Your guys dem go jonze you
(Ah dem go jonze you)
Your family dem go less you
(Omo you know nau)
Oh my papa no get oh rara
mama no get oh
But me I wan get oh
no wan regret oh
I wan leave ghetto aya
my papa no get oh rara
mama no get oh rara
But me I wan get oh
no wan regret oh
I wan leave ghetto
Paa kyɛw bloody make you knack me the gon gon gon
Fine kele come shake for me Bum bum bum
Don’t tell me that you not inform
Che you conform?
Make you no come dey form
Oh no dey form oh
Oga no come dey form oh
Life na turn by turn oh
life na turn by turn oh
Oremi sashe sashe sashe
Ejor oremi sashe sashe sashe
On a daily sashe sashe sashe
Before you think of jaiye jaiye
Osalobua go bless
sashe sashe sashe
Ejor oremi sashe sashe sashe
On a daily sashe sashe sashe
Before you think of jaiye jaiye
Wofa bra Charlie me wan talk you
Steadily I Dey tight my buckle
And inside life wey we Dey e no cool
Ededegbe ehimen ya hustle
All of the girls wey dey claim say dem love you
If you no get money dem go leave you
If you don broke tell me where you wan run go
When you dey spend dem no tell you say e don do
See me I dey do my things on a low
Steady I dey run like usain bolt
Steady update match am with faith
me I go blow on a very good day
So no dey form oh
Oga no come dey form oh
Life na turn by turn oh
life na turn by turn oh
Oremi sashe sashe sashe
Ejor oremi sashe sashe sashe
On a daily sashe sashe sashe
Before you think of jaiye jaiye
Osalobua go bless
sashe sashe sashe
Ejor oremi sashe sashe sashe
On a daily sashe sashe sashe
Before you think of jaiye jaiye
Oh my papa no get oh
mama no get oh
But me I wan get oh
no wan regret oh
I wan leave ghetto
my papa no get oh
mama no get oh
But me I wan get oh
no wan regret oh
I wan leave ghetto