AFRICAN GIRLS Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
AFRICAN GIRLS - YUNG EPLUS
...
Bloody muzik
No be chise you know
I say no be chose you know oh oh
No be chise you know
I say no be chose you know oh oh
A big shoutout to my Naija girls
Shake it, what your mama gave you
A big shoutout to my SA girls
Shake it, what your mama gave you
A big shoutout to Tanzania girls
Shake it, what your mama gave you
I too go love Watin Ghana get
Shake it, what your mama gave you
So Shake it
Uhn uhn Shake it
Uhn uhn uhn
Uhn uhn Shake it
Uhn uhn uhn
Uhn uhn Shake it
Uhn uhn uhn
Uhn uhn Shake it
Uhn uhn uhn
Uhn uhn Shake it
Sosa Shake it
Uhn uhn Shake it
Busiswa shake it
Uhn uhn Shake it
Abena Shake it
Uhn uhn Shake it
We get all the spec
The one u want e Dey market
You better choose fast
Make e no be say you go come regret
Me I no go lie
I say African girls dem bad oh bad oh
Them too soft them no hard oh hard oh
If you Dey touch am I swear in fact oh
You go say mad oh
E go make your thing hard oh
Me Dey for your outside I don press the bell
I Dey nice and I wear good perf
You know if I do I no Dey kiss and tell
So make u help me call chantel
So I get some love for Ethiopian girls
I got some love for my Togo girls
So I get some love for Uganda girls
Really bad ass girls nai Africa get
So Shake it
Uhn uhn Shake it
Uhn uhn uhn
Uhn uhn Shake it
Uhn uhn uhn
Uhn uhn Shake it
Uhn uhn uhn
Uhn uhn Shake it
Uhn uhn uhn
Uhn uhn Shake it
Sosa Shake it
Uhn uhn Shake it
Busiswa shake it
Uhn uhn Shake it
Abena Shake it
Uhn uhn Shake it
If I say make I talk oh
I say African girls dem bad oh bad oh gan
And as you know then you know oh
African ass dem large oh large oh
From their head to their toe
Shey na cooking style
Abi na walking style
Shey na missionary style
Abi doggy style
If you look their eyes
no b chise
Oh oh
No be chise you know
I say no be chose you know oh oh
No be chise you know
I say no be chose you know oh oh
No be chise you know
I say no be chose you know oh oh