![Moon & Back](https://source.boomplaymusic.com/group2/M00/45/14/rBEeNFmWuc2AZ3ItAADSX7SdJGg476.jpg)
Moon & Back Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Moon & Back - Skiibii
...
(instrument)
ododoo o
na the way you dey make me feel ododoo o
them no see wetin I dey see ododoo o yeeah
sebi Oluwa lo ran e simi ododoo o nanana
you don make me fall in love baby aah
to the moon and back
I go love you to the moon and back, aaah
to the moon and back
I go love you to the moon and back, (ololufe mi o) aaah
to the moon and back
I go love you to the moon and back, aaah
to the moon and back o
I go love you to the moon and back o
girl I'll be there for you when if you need someone to lean on, lean on
and I promise you anytime you need me, I go dey there
ololufe mi o, maje koju timi
timba ti rerin si e o baby, soma rerin simi
just know just know if I be animal, you go be my ***
if dem say you be mami water, I go follow you swim o
you yeh yeh yeh, oh oh o o
Skibi mayada oooo
ododoo o
na the way you dey make me feel ododoo o
them no see wetin I dey see ododoo o yeeah
sebi Oluwa lo ran e simi ododoo o nanana
you don make me fall in love baby aah
to the moon and back
I go love you to the moon and back, aaah
to the moon and back
I go love you to the moon and back, aaah
to the moon and back
I go love you to the moon and back, aaah
to the moon and back o
I go love you to the moon and back o
surely you are the best, you are the best
come lay your head upon my chest, on my chest
come to my place, we go born twins like a ***
losan loru, iwo ni moyan o
my baby booo, ododoo o
just know just know if I be animal, you go be my ***
if dem say you be mami water, I go follow you swim o aah