![Baddest Boy](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/08/cd1bacfd0fb84779b2ad6244abbe5914_464_464.jpg)
Baddest Boy Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2021
Lyrics
Baddest Boy - Skiibii
...
INTRO
Run Check!!!
oh haaa!
Oh oh oh wah!
Escala eh yah yah
VERSE 1
Long time long time I dey mad over you
Took me long time to get over you
Now I don' man up
Now I don' strong
Now I get chicks wey dem' dy for London
Now I'm on chills
Now I don' know, when I get the fat thing, when I
get..
CHORUS
Baddest boy!
He become biggest boy
Now a chicka in my lima toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dy see say I no get joy
Now I no get joy
Look am now they call me baddest boy
Haa baddest boy Yeah Yeah!!
Baddest boy
He become biggest boy
Now a chicka in my lima toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dy see say I no get joy
Now I no get joy
Look am now they call me baddest boy
haa baddest boy Yeah Yeah!!
VERSE 2
Shey you no dy fear face
Shey you say you get craze
Because i gentle you wan dy take space
Shey you know I get taste (ha*n)
You go chop, Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma ki pe morogo,
Giddem giddem slow slow.
CHORUS
Baddest boy!
He become biggest boy
Now a chicka in my lima toy
fine boy l'omo gan
Shey you no dy see say I no get joy
Now I no get joy
look am now they call me baddest boy
Haa baddest boy Yeah Yeah!!
Baddest boy
He become biggest boy
Now a chicka in my lima toy
fine boy l'omo gan
Shey you no dy see say I no get joy
Now I no get joy
look am now they call me baddest boy
haa baddest boy Yeah Yeah!!
BRIDGE
You go chop, Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma ki pe morogo,
giddem giddem slow slow.
OUTRO
Sikibi mayanaa