
No Backup
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
This life fit confuse somebody o
Sometimes e day go very well,
Other times e wan wound somebody o
Still I go on with my shoulder high up
Nothing day wey fit to put a man low
Me I get God my confidence to the roof
So me no fear no dogs wey dem day bark, way day woof
Focus! No "innie Minnie Minnie mo"
Still dem wan drag me down dey no wan let me go
Say if I no go their way me I be nothing o
Me I tell dem make dem stop the capping o
see lyrics >>
Similar Songs
More from NAGA
Listen to NAGA No Backup MP3 song. No Backup song from album No Backup is released in 2022. The duration of song is 00:02:42. The song is sung by NAGA.
Related Tags: No Backup, No Backup song, No Backup MP3 song, No Backup MP3, download No Backup song, No Backup song, No Backup No Backup song, No Backup song by NAGA, No Backup song download, download No Backup MP3 song
Comments (7)
New Comments(7)
Itz Godwinz Dancepage
adesanya oluwatunmise
nice jam naga ❤️
Akinbaloye Hadassah
please when will the lyrics be out
Adexdeewriter
Okruuuuuuu ❤️
peter oyinlolu
[0x1f63f][0x2728]
Oriolowo Gideon
amazing song from an amazing person ❤.. dope song
LILKYENG
[0x1f63b]
dope one bro