Old Taker (Vanity)
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
Old Taker (Vanity) - Flameice
...
Abeg Papeboi Omo i don hear oldtaker side of the story eh Wetin newtaker dey do na disrespect Old taker don dey para Say new taker no be him mate No be today him don shut down lekki Him be og back in the days Main while sapa just dey for corner Himself say him fit to relate Omo old taker don dey go church Say him no won do yahoo again Oldtaker look him story 4years ago when him dey hot How manage the money take go Smoke igbo love okpo you say today na church Come club you say no heaven na the goal sapa Omo old takers don dey hala Say the new takers dey use juju And the new takers don dey para Say the old takers na big mumu Update come update pass you by You too dey carry shoulder Na you cut onions him no plan to make you cry Ehh walai I know say all na vanity vanity Now tell me who no want vanity vanity I want this vanity vanity Now tell me who no want vanity vanity I fit to die for vanity vanity Tell me who no want vanity vanity As i dey live my life i live on yolo I no dey put my mouth for what i don't know Make you drive your ship make i drive my canoe Wetin my eye don see e pass apolo If you read the book of ecclesiastic well You go know say wetin dem do old taker no gel Can you imagine smally wey dem bring come house Come press e pick money pick chairman girl According to the book there's time for everything Time to laff time to sleep Time to collect slap Them say na loulou lifestyle finish oldtaker And the champagne wey dey come with undertaker sound Comrade relax all of us know your pee Back in the street we know as e be Back to back all the girls you dey sweep We dey call you no pick Normal mans not god Na hk we come omo no be cult Say make we dey call you capon Seconds seconds everywhere burst Omo old takers don dey hala Say the new takers dey use juju And the new takers don dey para Say the old takers na big mumu Update come update pass you by You dey swell up like who them swear for Na you cut onions him no plan to make you cry Ehh walai I know say all na vanity vanity Now tell me who no want vanity vanity I want this vanity vanity Now tell me who no want vanity vanity I fit to die for vanity vanity Tell me who no want vanity vanity As i dey live my life i live on yolo I no dey put my mouth for what i no know Make you drive your ship make i drive my canoe Wetin eye don see e pass apolo
Similar Songs
More from Flameice
Listen to Flameice Old Taker (Vanity) MP3 song. Old Taker (Vanity) song from album Old Taker (Vanity) is released in 2022. The duration of song is 00:02:27. The song is sung by Flameice.
Related Tags: Old Taker (Vanity), Old Taker (Vanity) song, Old Taker (Vanity) MP3 song, Old Taker (Vanity) MP3, download Old Taker (Vanity) song, Old Taker (Vanity) song, Old Taker (Vanity) Old Taker (Vanity) song, Old Taker (Vanity) song by Flameice, Old Taker (Vanity) song download, download Old Taker (Vanity) MP3 song
Comments (8)
New Comments(8)
lavida BMG
osas billionsi8kdu
na H.K we come nor be cult ee come for ns survival[0x1f628]
osas billionsi8kdu
normall old taker dey para,,para mood
talented2tvvn
love this song
innocentfa2zy
Erriga blast
etiosab6rye
i love this song ♥️
KelechiNigeria
#FLAMEICE OTIS!!!!!!!!!!!!!!!!!!
KelechiNigeria
great!!!!!!
Otis