
Moon & Back
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2017
Lyrics
Moon & Back - Skiibii
...
ododo ooo, na d way you dey make me feel, !!! ododo, Dem no see wetin i dey see ododo!! eyee shebi oluwa lo ron E simi ododo now now now now. You don make me fall in love baby ee. To the moon and the back, I go love you to the moon and the back X4. Girl I be there for you and if you need someone to lean on, lean on. and I promise you anytime you need me I go dey there.
ololufe mi oo, maje ko'ju ti mi, tinba ti renri si ee oo baby, shey oma Renri simi oo? Just know x2, if I be animal, you go be my suu?? Just know x2 If Dem say you be maami water, I go follow you swim go ooo. ye ye ye oo oo oo oo. skibii mayana o o o. Verse 1.. Ododo na the way you dey make me feel, ododo, dem no see wetin i dey see ododo, eyee, shebi Oluwa lo ron E simi, ododo now now now now. you don make me fall in love baby ee. to the moon and the back, i go love you to the moon and the back X4. ?? you are the best, come lay your head up on my chest, come to my place, we go born twins like a brick n lace. lo sun lo ru, iwo ni oo, my baby boo. just know x2 if I be animal you go be my suu!!! just know x2 if dem say you be maami water I go follow you swim go. o o. To the moon and the back, I go love you to the moon and the back X4.
Similar Songs
More from Skiibii
Listen to Skiibii Moon & Back MP3 song. Moon & Back song from album Moon & Back is released in 2017. The duration of song is 00:03:18. The song is sung by Skiibii.
Related Tags: Moon & Back, Moon & Back song, Moon & Back MP3 song, Moon & Back MP3, download Moon & Back song, Moon & Back song, Moon & Back Moon & Back song, Moon & Back song by Skiibii, Moon & Back song download, download Moon & Back MP3 song
Comments (9)
New Comments(9)
D dollar d0a3w
ujah 37jvb
nice
Achille Yotto
❣️❣️❣️
حنانgygdw
فين
حنانgygdw
سلام
justusjiya
best vides dat year♥️♥️♥️
Stella Peterc4jkf
One of the best.... can't stop listening to it.... Love it
SUNDAY a