
DO GOOD ft. Singsong, Oba p & Tbams
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
Shey nah you dey wu way dey zu way dey hmm way dey zuzuzu
For my area if you do anyhow dem wound you
Aye yi o le So make you no dey cause gbege o
Cos if money no Dey My brother nobody go dey o
So Ma nigga make you use your brain Awon Temi yapa and dem no dey play
Toba lo gboriwa o dem go shoot your brain
I dey tell true this one no be play
Koma seni tomola
Elogan lo ni wey you wan dey brag
If you get money make you help your brother, Me I get one brother wey dey help him nigga I know Valen pizzle Ijoba pizzle Awon temi feel you I see you valen pizzle hmm
Make you do good my brother do good cause if you do good dem go see you like valen pizzle Hmm
see lyrics >>
Similar Songs
More from Valen Pizzle
Listen to Valen Pizzle DO GOOD ft. Singsong, Oba p & Tbams MP3 song. DO GOOD ft. Singsong, Oba p & Tbams song from album DO GOOD is released in 2022. The duration of song is 00:03:20. The song is sung by Valen Pizzle.
Related Tags: DO GOOD ft. Singsong, Oba p & Tbams, DO GOOD ft. Singsong, Oba p & Tbams song, DO GOOD ft. Singsong, Oba p & Tbams MP3 song, DO GOOD ft. Singsong, Oba p & Tbams MP3, download DO GOOD ft. Singsong, Oba p & Tbams song, DO GOOD ft. Singsong, Oba p & Tbams song, DO GOOD DO GOOD ft. Singsong, Oba p & Tbams song, DO GOOD ft. Singsong, Oba p & Tbams song by Valen Pizzle, DO GOOD ft. Singsong, Oba p & Tbams song download, download DO GOOD ft. Singsong, Oba p & Tbams MP3 song
Comments (3)
New Comments(3)
Dhemorleeshid
Nice jam bro
105643288
nice song
I feel you singsong, keep up the good work