- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
You are welcome to my temple
Make nobody come dey near my lane oh
I swear to God you go feel dah pain oh na na yeah
I heard my songs are very vital motivation to the youth
Kida you are a legend always telling the truth
Steady dey burst rhymes like say na me be may weather
I dey drop am back to back any season any weather
Na me dey give dem trips my flows be like plane
Better tell your best rapper make he no near my lane
Kida wonder is the future no one should put on a mask
If you ask me oga tell me na who i go ask
see lyrics >>Similar Songs
More from Kida Wonder
Listen to Kida Wonder Temple MP3 song. Temple song from album Antidote - EP is released in 2022. The duration of song is 00:04:43. The song is sung by Kida Wonder.
Related Tags: Temple, Temple song, Temple MP3 song, Temple MP3, download Temple song, Temple song, Antidote - EP Temple song, Temple song by Kida Wonder, Temple song download, download Temple MP3 song
Comments (14)
New Comments(14)
Richie55kj6af
best of all
Blessed Miraclef4qhb
but u fit future me ? because me sef na rapper ooo
Blessed Miraclef4qhb
kida i swear u bust my head infact u be my best rapper now carry on bro
Precious chigozieprecious581@gmail
so nice [0x1f638]
OfficialAthena
I woke up to this song I was hearing it in my subconscious. Whoever you are... You are so reallll.... Please drop another. Much love
Rich Pluglewv
love this music bad
Juniør_fundz
Love this song bro
Martinsh77pd
Nice one
swanky lema
❤️
Olusegun Damilarehdwhv
yes
kida you dey bust my brain