africa state of mind ft. Pompay & Steven Tones
- Genre:Reggae
- Year of Release:2019
Lyrics
I want money, I like to steal I want to live with corruption in peace
Na me be police, na me carry gun harass all the people, I kill them for fun
I want money, I like to steal I want to live with corruption in peace
Na me be police, na me carry gun harass all the people, I kill them for fun
Wait a minute, where you dey go, oya on your light
This your face, you be like person wey no dey sleep for night
Where you dey come from, wetin you dey do, where you dey go alone
I say shut up there, come down, oya bring your phone
Officer search him, if he tries to talk, I want you to slap him
By their fruits you go know dem, dem go say police be the problem
Wetin be that! You be student? No wonder you dey prudent
see lyrics >>Similar Songs
More from Cixqo
Listen to Cixqo africa state of mind ft. Pompay & Steven Tones MP3 song. africa state of mind ft. Pompay & Steven Tones song from album ye is released in 2019. The duration of song is 00:04:26. The song is sung by Cixqo.
Related Tags: africa state of mind ft. Pompay & Steven Tones, africa state of mind ft. Pompay & Steven Tones song, africa state of mind ft. Pompay & Steven Tones MP3 song, africa state of mind ft. Pompay & Steven Tones MP3, download africa state of mind ft. Pompay & Steven Tones song, africa state of mind ft. Pompay & Steven Tones song, ye africa state of mind ft. Pompay & Steven Tones song, africa state of mind ft. Pompay & Steven Tones song by Cixqo, africa state of mind ft. Pompay & Steven Tones song download, download africa state of mind ft. Pompay & Steven Tones MP3 song