Loading...

Download
  • Genre:Afropop
  • Year of Release:2020

This song is not currently available in your region.

Try the alternative versions below.

Lyrics

Prayer - J-weezy

...

Pata tipe tipe taape Pata tipe tipe taape Pata tipe tipe taape tata Pata tipe tipe taape Pata tipe tipe taape Pata tipe tipe taape tata Back when dem no dey hear abeg o Back when we no get daily bread o I say Back when dem no dey ring our bell o Back when money dey quick dey end o Omo na prayer o Pray for grace No need to run my race Make u no go frustrate o I say na prayer o Pray for grace No need to run my race Make u no frustrate o Sha mà gbadura lòr lòr Malo tele awòn tí o mònà Oh na na na Sha mà gbadura lòr lòr Malo tele awòn tí o mònà It’s J-weezy naa oh oh oh na na It takes nothing to be happy Just live your life and be thankful to God oo yeah Sometimes I can’t feel my body at all o And sometimes it feel like I’m drowning o But i get up and try again Even when i wan complain Cus many things full my brain Then i go on my knees and pray ooh ye Omo na prayer o Pray for grace No need to run my race Make u no go frustrate o I say na prayer o Pray for grace No need to run my race Make u no frustrate o Sha mà gbadura lòr lòr Malo tele awòn tí o mònà As i go make he follow me go As i go make he clear my road o Sha mà gbadura lòr lòr Malo tele awòn tí o mònà Even when they tell me no no Na your grace i go follow oooh oh oh Back when we no get clothes to wear o Back when wen nothing dey for head o Back when we no dey get the bread o yeah Oh na na na na Pata tipe tipe taape Pata tipe tipe taape Pata tipe tipe taape ta ta Pata tipe tipe taape Pata tipe tipe taape Pata tipe tipe taape ta ta Omo na prayer o Pray for grace No need to run my race Make u no go frustrate o I say na prayer o Pray for grace No need to run my race Make u no frustrate o

Listen to J-Weezy Prayer MP3 song. Prayer song from album Prayer is released in 2020. The duration of song is 00:03:12. The song is sung by J-Weezy.

Related Tags: Prayer, Prayer song, Prayer MP3 song, Prayer MP3, download Prayer song, Prayer song, Prayer Prayer song, Prayer song by J-Weezy, Prayer song download, download Prayer MP3 song

Comments (33)

0/500

    New Comments33

    promise obodod3rhh

    Image | Boomplay Music

    Adekunle Hawalbba5q

    Great

    Tenderlaw

    We put this on repeat. Wow!!

    samsonayodele Dele fire

    nice song man

    windblow_young_tush

    its a jam .. nice one bro. you finish work

    Princessbn1p2

    can't stop listening

    Princessbn1p2

    one of my top songs I've listened to this year playing on repeat

    Blazea8d2g

    nice song man

    Onaolapo Oluwafemi

    Malo tele awon tio mona,sha ma gbadura lowo olorun

    Yxnq SKg

    Follow J-weezy on Instagram and Twitter (@jweezymynameis)

    pace. jcqttk

    Reflective lyrics[0x1f604]

    +

        -   or   -

        -   or   -

        NG +234
            -You can log in via below methods-
            Reset password via e-mail
            -or-
            Reset password via e-mail
            If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

            Please Select A Playlist

            Add New Playlist

            Share on

            Embed: Love & Light EP

            Custom Size :

            • Default
            • Desktop(300*600)
            • Mobile(300*250)

            Type :

            • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
            Get Boomplay Premium
            for
            Payment Method
            Pay With
              Review and pay
              Order Date
              Payment Method
              Due Today
              Flutterwave
                Subscription Successful

                Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

                Now you have access to all the features of Boomplay App.
                Payment Failed

                Please check your balance and then try again.

                You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
                Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
                Payment Processing...
                10 s

                Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

                Payment Processing
                Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
                About Order Status