- Genre:Others
- Year of Release:2025
Lyrics
No trust, no peace, omo life be test
Dem go smile, but dem wan my breath
See my name, see my flex
But inside, I dey feel distress
Man dey climb, all dem boys dey change
Same ones wey dey laugh my name
Now dem dey call, dem dey talk, dem claim
Say"Bro, we dey with you since day one"
Omo, no be so e be
Where una dey when I chop defeat?
see lyrics >>Similar Songs
More from Haddeubal Record Music
Listen to Haddeubal Record Music TRUST ISSUES MP3 song. TRUST ISSUES song from album Wazo Bala : Blood, Sweat & Faith is released in 2025. The duration of song is 00:03:11. The song is sung by Haddeubal Record Music.
Related Tags: TRUST ISSUES, TRUST ISSUES song, TRUST ISSUES MP3 song, TRUST ISSUES MP3, download TRUST ISSUES song, TRUST ISSUES song, Wazo Bala : Blood, Sweat & Faith TRUST ISSUES song, TRUST ISSUES song by Haddeubal Record Music, TRUST ISSUES song download, download TRUST ISSUES MP3 song